WizKid and DJ Tunez, Adekunle Gold, Omah LayИсполнитель
Песня Pami (Single 2021) в исполнении WizKid and DJ Tunez, Adekunle Gold, Omah Lay - слушать онлайн в хорошем качестве или скачать трек в Mp3 бесплатно на ПК или телефон.
Текст песни WizKid and DJ Tunez, Adekunle Gold, Omah Lay - Pami (Single 2021)
Pami o, pami o
Only Wizzy baby be your daddy o, daddy o, hmm-mm (DJ Tunez)
Because me I no get time, pami o, hmm-mm
Baby, don't kill my vibe, pami o
Shey we go make am 'til the morning?
Omalicha, jẹ' kà fún e ní love
Jẹ' ká sọ'rọ' dálè, mo gbe o
If we do am, make we sofry now
'Cause all my money I go give títí láì láì
A má shaye o, mo gbe o
Ebelebe o
Say your love is so insane o
Na only you wey fit tame o this my head wey dey craze o
Baby girl, for you, I'm mad all the time o
Dem no fit quench our flame o
I'm now free to let you know say
Say na you I want
And I'm loving the things you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now, oh baby
Baby girl, I no be ju now, go slowly
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Every day, oh my baby
Pami o, pami, pami, pami
Ó fé pami, pami, pami, pami o
Oh, pami, pami, pami, pami o
Ó fé pami o, pami, pami o
Mesaynosayno
Somebody call the po-po (po-po)
I want to report a murder case (murder)
Somebody call the po-po on my baby o
One man down on the love highway (oh no)
Kíni má shey o? Ọmọ dúdú fé pami o
Look what you done to me
Look what you done to me, oh why, oh why
Somebody call the po-po, (po-po)
This love e go make me commit o
My baby o, do me tender, olómi o
Pami o, pami, pami, pami o
Ó fé pami o, pami o, pami o, pami (AG baby is your baby)
Oh, pami, pami, pami, pami o
Ó fé pami o, pami, pami o
Melatonin overdose
One shot only I have to go
I get high when my life is slow
'Cause up there it just feels like home
Everywhere marama o
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe o
You can't kill my vibe o
Pami o, pami o
Only Wizzy baby be your daddy o, daddy o, hmm-mm
Because me I no get time, pami o
Baby, don't kill my vibe, pami o