Hk
Mr yan we da beatz orrr
Vivimin
Only God knows ohhhhh
Eiiii iiiii
Few know where we Dey come from
They don't know weytin' we carry on
They said we go burn down
Matter ma fini mo man jaye
God shows me way omo shere oh
I keep faith no décourager ehhh aha
They don't stop but
I am not gonna tiya
I still Dey work
Wey
They Dey para
Good time they go praise me
Good time I go praise you Lord
Look at me look at me down
This my hand that is waving
I go stand by you
You go stand by me
Me and you na forever
That's why
I say
Only God knows wetin' I deserve
I say wetin' I deserve
All dema curse Wey go reserve oo
Only God knows wetin' deserve
I say wetin' I deserve
All dema talk na back to sender
Ehh
Kutukpa kutukpatukpata kutukpatukpata kutukpatukpata
Fi wé mi go si minde mantou
Ali e mi ze wekalii
Dèdè Dèdè gi-nonbi
Na sofa egbe na sofa egbe
Bo so nanwayon so nanwayon
We go Dey we go Dey
Everything, wey we Dey do wey go pay
Mama just, Dey pray for me
She just Dey pray me iiiiiii
Everything wey we Dey do wey go pay
Mama just Dey pray, for me
She just Dey pray me iiiiiii
Only God knows wetin' I deserve
I say wetin' I deserve
All dema curse Wey go reserve oo
Only God knows wetin' deserve
I say wetin' I deserve
All dema talk na back to sender
Ehh Kutukpa kutukpatukpata kutukpatukpata kutukpatukpata