Песня Lowkey в исполнении JBee - слушать онлайн в хорошем качестве или скачать трек в Mp3 бесплатно на ПК или телефон.
3:15 MP3, 7.8MB, 320kb/s
Текст песни JBee - Lowkey
Ah ah ahh
Ah yeahhhh
Zanga dey here so
JBee
Baba loke I don dey pray for long time
Pray for long time
Shay u go answer my call?
Abeg I won con dey hot one kind
Con dey hot one kind
Wan make my money long
Cus back in those days we nor get dime
Days we nor get dime
We just dey grind online
Abeg Abeg we nor get time
I leave flexing for those wen get the money
For those wen get the money
So I gats grind and me sef go make this money too
Uh nuh nuh nuh
The chima when u dread Aswr no go call u honey
And anything you talk Aswr them go say e funny
Iyeh yeh eh
Baba I've come today
Please don't let me fade away
Me I've come today
Me I just dey on a low key
Don tire for low key
Me I wanna Dey on a high speed
Make money make I do my own thing
Ye yeah
Money life e too sweet
Man try get Abeg e dey sweet
Yeah
Me I've been chilling in the street
Me and guys we've been flexin the street oh no no
Smoking something nice you know I've been feeling alright
Ey ye yeah
Feeling alright oh wo wo
I leave flexing for those wen get the money
For those wen get the money
So I gats grind and me sef go make this money too
Uh nuh nuh nuh
The chima when u dread Aswr no go call u honey
And anything you talk Aswr them go say e funny
Eh yeh yeh eh
Baba I've come today
Please don't let me fade away
Me I've come today
Me I just dey on a low key
Don tire for low key
Me I wanna Dey on a high speed
Make money make I do my own thing ye yeah
The street is deeper than you think
So no go dey eh
No go do over sabi
Use your head
Dem no dey tell pesin
Wen you get then you broke you go learn lesson
Say dem gat you?
But when you check you no see person
Aaahn!
I do my thing my way me no dey for competition
POUND's and dollars plenty
G wagon for my mansion
Jah na you alone fit to make my dream to come true
Steady man dey grind
Notin fit stop my shine
Baba I've come today
Please don't let me fade away
Me I've come today
Me I just dey on a low key
Don tire for low key
Me I wanna Dey on a high speed
Make money make I do my own thing ye yeah
Please don't let me fade away
Me I just dey on a low key
Don tire for low key
Me I wanna Dey on a high speed
Do my own thing ye yeah