Play my music for the sad man
Play my music for the deaf man
Tell dem say we go still dorime o
John Dee on this one ye
Moji lowuro ojo aje
Mo ba ori mi soro
Eleda mi sin mi lo
Tori araye ma soro
Man no dey sleep on a Tuesday
Ma la ju wo Saturday
And no be say
Monkey wey dey find banana no dey sweat o
E je kin ri ona lo
E je ki emi gbowo
Mofe file poti
E je kin ri ona lo o
E je kin ri ona lo
E je ki emi gbowo
Mofe file poti
E je kin ri ona lo o
Omo 98
Wey dey run the game
But it's not too late
To make the pay
I dey meditate
But e complicate
And understand
Say e no easy
Dem wan block my way
Na me sabi all the pain
I never go Spain
All my things don start to stain
E no go go well if I still dey the same
E don too delay but I fit cooperate
Dem wan shoot me kataput
But them jealousy no stop
Dem wan put me down
But me going on the top
Anything fit sup on my way to the top
But maro no dey foh
I go dey there dey ball
E je kin ri ona lo
E je ki emi gbowo
Mofe file poti
E je kin ri ona lo o
E je kin ri ona lo
E je ki emi gbowo
Mofe file poti
E je kin ri ona lo o
As sapa dey come, everybody dey run
Monkey dey work, bamboo want to chop
Wetin dem talk, na wetin dem yarn u say
As sapa dey come, everybody dey run
Monkey dey work, bamboo want to chop
Wetin dem talk, na wetin dem yarn u say
Holy man die for the jungle
Na person wey get money no get wahala
As you dey see me so
Dey solve your own
Everybody get him own palava
And anyhow you see am for the hustle
Gba be! make you no go jam agbako o
Brother na so he hustle go
E je kin ri ona lo
E je ki emi gbowo
Mofe file poti
E je kin ri ona lo o
E je kin ri ona lo
E je ki emi gbowo
Mofe file poti
E je kin ri ona lo o
Oh oh oh oh
No no
With you
Oh oh
No no
With you
E je kin ri ona lo
E je ki emi gbowo
Mofe file poti
E je kin ri ona lo o