Текст песни Djafokenzo - Grace (feat. Marxii & Tumi)
Muuuurrrdddaaaaa
Oh yeah
Dj Afokenzo, sir millianna
Yeah
Killa man, killa man, killa man
Killa man see, killa man, killa man die eh
See one day I go pull up for the function
People go yapa till the junction
If Dem know say marxiimilli don come
Dem go wait for me for junction
When we pop e go loud no be pop corn
And we go do this till the long run oh
And if dem try to set the boy up
Dem go hear from the mighty creator na
See I pray for grace, favor & mercy from the almighty
Anywhere I go make e stand by me
Far and near make e cover me
Aii chai
Aii chai
Cuz Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad Don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
Kill a man die eh eh yeah eh
This life wey me I come o
I Dey do my thing no be by force o
Chop all the money wey I want ooooooo
Yea yea
Chop life geng issa must o
Pull up in rarri issa must o
Getting money money issa must ooooooo
Baba God abeg
When I pull up for the junction all my people know say Tumi don come
All my niggz at your function
Say you don know said it's hot hot
When I pull up for your function all my people know say Tumi don come all my niggaz pull up for your function say you don know said it's hot hot yeaaaaa
See I pray for grace, favor & mercy from the almighty
Anywhere I go make e stand by me
Far and near make e cover me
Aii chai
Cuz Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
But a man bad Don corleon
Dey want to kill a man, kill a man
Kill a man die eh eh yeah eh