Песня Gimme Dat в исполнении Ayra Starr - слушать онлайн в хорошем качестве или скачать трек в Mp3 бесплатно на ПК или телефон.
3:45 MP3, 9MB, 320kb/s
Текст песни Ayra Starr - Gimme Dat
(Gimme that, ay-ay)
Gimme that love, gimme peace of mind
No ṣere, cure me with your waist line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)
Baby, na one-man race we dey run, so make you no go waste time
Oh no, no pressure
Make you gimme that love
If you gimme, me, I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimmе that love
If you gimme, me, I no go lеt go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Diallo, Diallo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me, I get you for mind o
Diallo, Diallo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me, I got you for mind o (mind-mind o)
God-damn
Arabirin, God-damn
E get the way your body make me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you dey make me stick to one girl
God-damn
Ẹlẹyinju ẹgẹ, God-damn
Picture-perfect, no dey mind dem
Keep it private, fọkan balẹ
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady o (for my lady o)
Pump action, you dey gbe mi o (gbe mi o)
Do me many things ti o le ye mi o (ye mi o)
I'm ready if you're ready too
Gimme that love (gimme that love)
If you gimme, me, I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Diallo, Diallo
If I give you my love o (if I give you my love)
Make you no disappoint o (make you no disappoint)
Me, I get you for mind o
Diallo, Diallo
If I give you my love o (if I give you my love)
Make you no disappoint o (make you no disappoint)
Me, I get you for mind o (mind, mind o)
So many people wan lick my stew
So baby, chill, make I survey your tools
And if I handle your two by two
You fit to scream, you go lose your cool
So many reasons are written in the stars
Oh my God, you are the reason I do what I do
So baby, make you give me your love
Make you gimme that love
If you gimme, me, I no go let go (I no go let go)
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme that love (gimme that love)
If you gimme, me, I no go let go (I no go let go)
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Diallo, Diallo
If I give you my love o (if I give you my love)
Make you no disappoint o (make you no disappoint)
Me, I get you for mind o
Diallo, Diallo
If I give you my love o (if I give you my love)
Make you no disappoint o (make you no disappoint)
Me, I got you for mind o (mind-mind o)
vybeO (vybeO)
Ge-ge, ge-ge, ge-ge
Ge-ge, ge-ge, ge-ge, ge-ge
(No worry)