Песня Yamo в исполнении Moses - слушать онлайн в хорошем качестве или скачать трек в Mp3 бесплатно на ПК или телефон.
2:38 MP3, 6.4MB, 320kb/s
Текст песни Moses - Yamo
Come give me gisto
The one wey di vibe like sisqo
Time fidi coco coco
Mfe a re eh eh eh eh
Na today eh eh eh eh
I go dey yamo and joli
I go dey yamo and joli
mfe a re eh eh eh eh
Na today eh eh eh eh
I go dey yamo and joli
I go dey yamo and joli
Every every brand new day is a lesson is lesson yo yo
Even if e no dey okay it's a lesson it's a lesson ya ya
When you focus on the moment
It's the best gift you can give yourself
Sabi say the problem is always on your mind
As e dey waka give big thanks to the papa Most high
As e dey waka the bank account go dey gatter lielie
give me gisto the one wey di vibe like sisqo mm
come give me gisto the one wey di vibe like sisqo
As e dey go go go time to dey glow glow glow glow
As e dey show show show show time to dey blow blow blow
mfe a re eh eh eh eh
Na today eh eh eh eh
I go dey yamo and joli
I go dey yamo and joli
mfe a re eh eh eh eh
Na today eh eh eh eh
I go dey yamo and joli
I go dey yamo and joli
As e dey waka give big thanks to the papa Most high
As e dey waka the bank account go dey gatter lielie
give me gisto the one wey di vibe like sisqo mm
come give me gisto the one wey di vibe like sisqo
As e dey go go go time to dey glow glow glow glow
As e dey show show show show time to dey blow blow blow
mfe a re eh eh eh eh
Na today eh eh eh eh
I go dey yamo and joli
I go dey yamo and joli
mfe a re eh eh eh eh
Na today eh eh eh eh
I go dey yamo and joli
I go dey yamo and joli eh