
Песня Deprive в исполнении Eja - слушать онлайн в хорошем качестве или скачать трек в Mp3 бесплатно на ПК или телефон.
(Is that Carter?) I don forgive you But can you forgive yourself? Eja, many seas I know Say, the body want sex, heart want love The soul need peace but this Eja need cheese, omo This Eja need cheese, I know I swear your matter don cast (e cast) Oh baby (ah-ahn), try relax You can't stop me (I be hungry), omo I be hungry for the success Every day, I know, hmm Deprive me (deprive me) You can never deprive me (you can never deprive me) Not talk of hinder me (say) 'Cause na money dey ginger me oh (e dey ginger my body) Deprive me (deprive me) You can never deprive me (you can never deprive me) Not talk of hinder me (say) 'Cause na money dey ginger me oh (e dey enter my body eh-eh-eh) Okay, telli me something, I can't lie Your body is tempting, no deny I swear (and I swear, say) Pikin wey never start e work, e say gain want kill am On top this, you don fall my gin, I know Inside where I dey catch my trips Ah-ah-ah, no talk am please Ehh-ehh-ehh 'Cause e old soldier wey dey revolve oh Know how to manage him cigar So no talk am please Deprive me (deprive me) You can never deprive me (you can never deprive me) Not talk of hinder me (hinder me) 'Cause na money dey ginger me oh (e dey ginger my body) Deprive me (deprive me) You can never deprive me (you can never deprive me) Not talk of hinder me (say) 'Cause na money dey ginger me oh (e dey enter my body eh) Omo, I don talk to iya, she say Put the real job oh, e go be (e go be EH-EH) The real job na to pull mille out from hood (out from hood) And I take it and I gat my cruise (I catch my cruise every day) Say, after so much dem no fit tell you nagho oh (dem never tell me nagho oh-oh-oh) So much things dem, they tell you kpako (omo kpako, omo kpako) Say agba, me I get my Jah E be dey for me (e be dey for me), 'cause I dey for real (E dey for my back every time I move) say Deprive me (deprive me) You can never deprive me (you can never deprive me) Not talk of hinder me (say) 'Cause na money dey ginger me oh (e dey ginger my body) Deprive me (deprive me) You can never deprive me (you can never deprive me) Not talk of hinder me (say) 'Cause na money dey ginger me oh (na money dey ginger me oh) Money dey ginger me oh Eja, many seas Say, the body want sex, heart want love The soul need peace but this Eja need cheese, omo This Eja need cheese, I know oh Say your matter don cast (e cast) Oh baby, try relax You can't stop me, omo I be hungry for the success Every day, I know say Deprive me (deprive me) Never deprive me (never deprive me) Not talk of hinder me (say) 'Cause na money dey ginger me oh (na money dey ginger my body) Deprive me (e dey ginger my soul) Dem be try to hinder we (dem been try for Lagos oh) But dem know say Jah dey our side (dem been try for my back oh) Dem no fit hinder our grace (say dem dey with me) Say we dey take (dem dey with me, dem say make I move) Many things wey dem check, we dey, we still dey here (dem say make I move) Eja many seas I know (dem dey with me, I know), oh-oh (Okun eyie Eja) Okun eyie Eja ja Omo yemoja le mi, I know (Omo iyami I dey) (Dem dey for my back) (Say make I move dem dey with me) (Say, money dey ginger me oh)